Sleekjamz
  • Sleekjamz
  • Music
  • Videos
  • News
  • Interviews
  • Reviews
  • Album
No Result
View All Result
Sleekjamz
  • Sleekjamz
  • Music
  • Videos
  • News
  • Interviews
  • Reviews
  • Album
No Result
View All Result
Sleekjamz
No Result
View All Result

Kizz Daniel – “Flex Lyrics” (+ Video)

Sleekjamz by Sleekjamz
February 26, 2021
in Videos
0
Kizz Daniel – “Flex Lyrics” (+ Video)
399
SHARES
2.3k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Kizz Daniel Flex

Kizz Daniel – “Flex Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Yebo!

Verse 1

Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babe? (Yes)
Babe from UK
Shey won ma le mi lole (No!)
Timba fa gobe (No!)
Can I touch any kele
Kele to ni ikebe

Island boys (Yes)
Wey dey carry boys (Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni gbonla
Vado lo ni vibes
Fela lo ni shrine

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Yebo!
Vado Osha VADO
Vado ma pami nau
Vado ma pami nau

It’s A vibe

Verse 2

Say my life just dey sweet (Yes)
Be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My homies are razz. my homies are bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl (Yes)
Where you dey?’
Girl I’m in the mood
Make I show your place
I don’t know how to party but I learn from padi who never to be caught unfresh

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body
See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Ka ya owo fun won
Vado No. 1

Flyboy I.N.C presents the official lyrics video for “Flex” by Kizz Daniel… Lyrics video by Poka, Enjoy!!!


Previous Post

[Video] Preachermafioso – “Black Anthem”

Next Post

Rema – “Bounce Lyrics” (+ Video)

Next Post
Rema – “Bounce Lyrics” (+ Video)

Rema – “Bounce Lyrics” (+ Video)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Sleekjamz

Sleekjamz NG is an online platform which is specifically focused on growing its online community for independent artists.

Category

  • Artist
  • Culture
  • EP
  • Fashion
  • Interviews
  • Lifestyle
  • Metal
  • Music
  • News
  • Reviews
  • Rock
  • Uncategorized
  • Videos

Follow Us

Recent News

[Audio + Video] Christopher UG – Count Your Blessings

[Audio + Video] Christopher UG – Count Your Blessings

January 15, 2023
[Video] Koko Pee – Na Your Mate

[Video] Koko Pee – Na Your Mate

January 13, 2023

All rights reserved © 2021 Sleekjamz

No Result
View All Result
  • Sleekjamz
  • Music
  • Videos
  • News
  • Interviews
  • Reviews
  • Album

© 2023 JNews - Premium WordPress news & magazine theme by Jegtheme.